notícias musicais

top 13 artistas

top 13 musicas

Confira a Letra Popo

Zerrydl

Popo

I no gree, I no gree
After you don choose everybody
You now come and, you now come choose me
Me wey get ball, I greet you bros
Help me touch the other bros
OG, calm down
Say wara-wara (I greet you, bros)
B–, wahala, busy

One day one day on a Sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my Opay
Na once I site police from a distance
Young man, come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one, where are your papers?
Wan claim my right, he give me slap (ehn?)
Officer, what is this all about
Try dey explain, but he nor give me chance
Shut up, Mr. Man, you are a criminal

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Na once dem Pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket (say)
Officer, wait, I'm not a smoker
How come your eyes are so red (say)
But anyways, put hand for pocket (say)
Drop small thing for the boys
Mr. Pablo, march that the Benz
Dem find me come my address, say
Oh, fa-la-la
Selling bro in, in my ya'-ya'-yard
Anything wey sup wey sera-sera
Popo cast that area, area
My Gees dey inside glat
I move ASAP, ASAP
Men on black color, use boot take scatter my door
And take me aside make I push am dollar
No be color, no kpo, no Rizzla Raw

Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera
Oh, fa-la-la
Popo pull up in my ya'-ya'-yard
Get the meat wey dem no won understand
Anything wey sup wey sera-sera, wey sera-sera

Oga don land
Ah, la-la-la

Discografia